Credits
PERFORMING ARTISTS
Mordi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obiagwu Michael
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
D-Soundz
Producer
Lyrics
Pour me the liquor and vibe
Meet me outside yeah
So when I touch you e go make you feel alive
And you burst my head
Girl You burst my mental
The way your body dey I know say God clever
I'm not here
I'm not here for this
I'm not here for this baby please
I cannot resist
I'm not here for this ohhh
Back up Back up and whine your body make we turn up
Show me how you do baby scatter my gbola
And I wan see wetin dey your body girl no do
Ohh
Back up Back up and whine on me like a learner
Show me how you do baby scatter my gbola
Make I show you wetin dey cause e mana boys nwere ego
Yeahh
Mhmmmmmmmm
Your shawty wan come my side
Your shawty wan come my side
But you no gree Nooo
Mhhmmmmmmmm
Your girly wan be my wife
Say Your girly wanna be my wife you no Dey see?
Bend over baby bend over
Come closer shawty come closer
Show me how your body dey move
Put me on cruise Ya ya yaaah
My eyes are closed your hand on my body
Oh baby pleaseee
Ohhhhh I need
A girly wey dey like to gum body
Abeg make you come my side
Nothing wey you need baby girl
Cause e mana the boy nwere ego
Girly just Back up
Back up and whine your body make we turn up
Show me how you do baby scatter my gbola
And I wan see wetin dey your body girl no do
Ohh
Back up Back up and whine on me like a learner
Show me how you do girly burst medula
Make I show you wetin dey cause e mana boys nwere ego
Yeahh
Mhmmmmmmmm
Your shawty wan come my side
Your shawty wan come my side
But you no gree Nooo
Mhhmmmmmmmmmm
Your girly wan be my wife
Say Your girly wanna be my wife you no Dey see?
Writer(s): Obiagwu Michael
Lyrics powered by www.musixmatch.com