Music Video

AJURU
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mordi
Mordi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obiagwu Michael
Obiagwu Michael
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
D-Soundz
D-Soundz
Producer

Lyrics

Wetin you dey find Say anything wey you want I go find Why I call you my only lover Make you call me your only lover I too sure I wan dey for your mind Make you dey reason me all through the night Why I call you my only lover Make you call me your only love And I no fit cancel And I no fit handle You're my only peace of mind You're my only peace oh why And I no fit cancel And I no fit handle You're my only peace of mind You're my only peace oh why My Ajuru baby Aju aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Hold me baby hold harder Give me love harder woh woh Me I no get counter But me I go love harder woh woh And I no gree gree oh And I no gree to fail you Girl I want to hold you girl I want to hold And I no fit cancel And I no fit handle You're my only peace of mind You're my only peace oh why And I no fit cancel And I no fit handle You're my only peace of mind You're my only peace oh why My Ajuru baby Aju aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Aju Aju ajujuju Hmmm nothing wey Nothing wey hmmm Nothing wey hmmm Baby nothing wey you Ohh baby nothing wey You you you Show me how your body moving in and out Moving your body baby keep it moving North to south to left Anything girl I get money for you
Writer(s): Obiagwu Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out