Top Songs By Oga Network
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Ifeanyibema Evans
Songwriter
Lyrics
DJ Coublon
Fine boys like us eh eh he
Right about now
Plenty matter dey for town
Oga Network, Harrysong
Giving dem the remix
I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song Who ask you
Na you be lion, you too Sabi o (Professional)
I throwey Salute, your rank e high o (Commissioner)
How you take dey airport for Lekki (International)
Remember say if any breeze blow
New members go know
Make I talk am (Make I talk am)
Fire fire (Fire fire)
E go scatter (E go Scatter)
Them go hear am (them go hear am)
Tinubu bin ask me
Make I sponsor (Who Ask You)
But election matter no dey my options (Who Ask You)
I dey buy cars for girls, ask Tonto (Who Ask You)
Go to India, ask Beekila (Who Ask You)
I sponsor Covid19 Vaccine alone (Who Ask You)
CNN wan announce am, I say leave am (Who Ask You)
Eh We dey Lie (We dey lie)
People dey lie (people dey lie)
Naso dem donate so tay willie willie appear, gbagan!
Tell me something I don't know (I don't know o)
You Get the cheque cleared, you think we no know (we don't know eh)
The reason side chick fine pass madam,
Somebody is paying, somebody is cashing out, somebody is heavy
So, believe me when I sing, A Boo is a Boo
I can rock it, I can roll it,
And colla collabo I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you Pretty baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Anything na me go buy it
For American government we get our share
Who ask you
Na we popular wizkid dey learn
Who ask you
Reason why you see me like this be say
I nor dey like to show say we too get money
But as I don see you now pretty baby boo
I go show say we too get money
Nna mu nwe Enugu Eh yawe I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you Sheh you go first go
America before you join American police
Abii them deh dey surulere dey join American police
Abeg McCarthy come make we dey go(Swapps)
ATM nor dey pay one million
Thank you for banking with us
Lyrics powered by www.musixmatch.com