Listen to O Nana (feat. Olamide) by Jamopyper

O Nana (feat. Olamide)

Jamopyper

Afro-Beat

7,949 Shazams

Lyrics

Ijo ti mo jo lana ton pariwo baby ko le to Ko le to baby ko le to o Ko oti wole a ma jaiye a ma flenjo Bamijo bamijo baby bamijo o O Nana oh Nana Wetin you carry Oh Nana oh Nana oh Nana Shake am for daddy Oh Nana oh Nana I fit to spend all my money Oh Nana oh Nana Idi omode yi ma heavy Oh Nana Many men many men No joonz for my residence I get vibes wey dey different 150 many men Abi shey e le ra one way ticket Lo si Afghanistan ke ma te ni be No one fit to hold the man Island girls just dey feel the vibe Them say my style is too dope No letting me go Thеy begging for more Stomp on the floor ?? la ma tonight I wan bе the guy wey go treat you right I love everything you dey do tonight My chericoco killing me tonight O Nana oh Nana Wetin you carry Oh Nana oh Nana oh Nana Shake am for daddy Oh Nana oh Nana I fit to spend all my money Oh Nana oh Nana Idi omode yi ma heavy Oh Nana Shey ibadi yen le roll E dey roll, e dey roll, e dey roll e dey roll Shey ibadi yen le work E dey work e dey work e dey work e dey work Shey ibadi yen le twerk E dey twerk e dey twerk e dey twerk e dey twerk Shey ibadi yen le shake E dey shake e dey shake e dey shake e dey shake Escalamito gbe fun papito Shukuluku bambam to the disco Dance like awilo mami infnito Makana makana for me mamito If you no mind omo make I let you know I wan put my head for your pillow Ebelebe ebolobo make me make me pokolo I'm kinda high want you to supply I'm superfly touching the sky But my mind say am feeling die Like the way you dey whine get me wondering why Kini mo she what's my crime And why you dey take bully bully mi bayii Shugbon never mind I don't really mind If you don't mind bump and grind on me Your side na die I die O Nana oh Nana Wetin you carry Oh Nana oh Nana Shake am for daddy Oh Nana oh Nana I fit to spend all my money Oh Nana oh Nana Idi omode yi ma heavy
Writer(s): Olamide Adedeji, Jamiu Damilare Tajudeen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out