Lyrics

Why o why o why o why o. Me i no wan carry last o Na why i dey hustle tight o Everyday and every night o Nepa just dey carry light o Na my music dey give me life Abena give me food give me palmwine Me i just dey save for her bride price o My baby no suppose to dey jump bike o So many things o so many things So many things wey dey happen for my mind So many things o, many many things So many things wey dey make me dey pariwo So many things o so many things So many things wey dey happen for my head So many things o, many many things So many things wey dey make me para Call the police o Call the police o Emeka don fall o Dem fire gunshot o Call the police o Call the police o My brother don fall o E dey for bustop o Na wetin i go chop na im i dey find Me i no dey beef, me i no dey fight Me just wanna party, with somebody Gangster party, Omo je'ka Faaji I just wanna switch Don't tell me how to live my life No come here come dey waste my time No go try to dey stop my shine Faaji Nlo Faaji Nlo L'adugbo mi o L'adugbo mi o Faaji Nlo Faaji Nlo L'adugbo mi o L'adugbo mi o So many things o so many things So many things wey dey happen for my mind So many things o many many things So many things wey dey make me dey pariwo So many things o so many things So many things wey dey happen for my head So many things o, many many things So many things wey dey make me para Call the police o Call the police o Emeka don fall o Dem fire gunshot o Call the police o Call the police o My brother don fall o E dey for bustop o
Writer(s): Olasunkanmi Abdulsalaam Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out