Top Songs By Original Stereoman
Similar Songs
Lyrics
Some dey take shayo oooo
E Make dem don dey kolo
Some dey take ganja
E Make dem dey jisoro
Some dey take anakuya
E Make dem don dey kolo ye
Some dey take cigarette
Wey make dem dey jisoro
If e no good for your brain, quit! (2×)
If e no good for your health, quit
Make you no go insane, quit
Because if u enter market, my brother
Dem no go fit even know u again oo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu... yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu. ... yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell where u dey
Awuuuu kwo ko e yaga yaga yo
Some dey take shayo ooo
E Make dem don dey kolo
Some dey take cocaine
E Make dem dey jisoro
Some dey take monkey tail
E Make dem don dey kolo ye
Some dey take awakpa
E make dem dey jisoro
If e good for your brain, smoke (2×)
If e good for your health, smoke
If e good for your brain, smoke
If e good for your brain, smoke
Ina bani ayin... ane anya
Gimme the rins now and the ganja
Make I rub it on fling it on tapa tapa
This ganja sef wey dey make my eye dey place
Dis ganja sef wey dey make my eye dey straight
The ganja sef wey dey make me feel fine
Na e some people say make I leave the line ooo
(E no fit na... e no reach... for where)
Tell them
Awuuuu kwo ko yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu kwo ko yaga yaga yo
Some dey take awakpa
E make them don dey kolo
Some dey take cocaine
E make them dey jisoro
If e no good for your brain, quit! (2×)
If e good for your health, quit
Make you no go insane, quit
Because if u enter market, my brother
Dem no go fit even know u again oo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu... yaga yaga yo
Where u dey
Awuuuu. ... kwo ko yaga yaga yo
Where u dey
Awuuuu Ekwe e yaga yaga yo
Some dey take cocaine
(Dat thing wey be like salt)
Make dem don dey kolo
Some dey take
(Dat thing wey be like eh)
Make dem don dey maga
If e no good for your brain, quit! (2×)
If e good for your health, quit
Make you no go insane, quit
Because if u enter market, my brother
Dem no go fit even know u again oo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu... yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu. ...kwo ko e yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell where u dey
Awuuuu yaga yaga yo
Some dey take Igbo ooo
Make dem don dey kolo
Some dey take ganja
E Make them dey jisoro
Some dey take cocaine oo
E Make dem don dey kolo ye
Some dey take cigarette
E Make dem dey jisoro
If e no good for your brain, quit! (2×)
If e good for your health, quit
Make you no go insane, quit
Because if u enter market, my brother
Dem no go fit even know u again oo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu... yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell me where u dey
Awuuuu. ...e yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell where u dey
Awuuuu kwo ko yaga yaga yo
Where u dey
Awuuuu... yaga yaga yo
Cenciman abeg u tell where u dey
Awuuuu kwo ko yaga yaga yo
If e good for your brain, smoke
If e no good for your brain, quit
If e good for your brain, smoke
If e no good for your brain, quit
If e good for your health, smoke
If e no good for your health quit
Make u no go insane, quit
And if e no good for your health, quit
If e no good for your brain, quit
If e no good for your brain, quit
Quit!!!
Lyrics powered by www.musixmatch.com