Lyrics

Eh yo, every should be a fool sometime But remember u can be a fool all the time So say no like us no mean say we no go sing our music again Because no be una be God So listen dis Boys know dem no like us No mata what dem do Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us See people wey no like us No mata what dem do, Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us What in the aim dem after, no man no wan see their brother prosper How come na ur life come better And your brother man still dey here dey suffer Wen me ask them, tell me what is the mata Wen u go a foreign, you no send me no dollar Since u come back na so so big big grammar Talk well because boys dey para And me ask them? Na my life them ma after Them get them own problem But na my own dem ma utter Tell them baba God, na my lord and saviour So dem can cross me border Wen me sing say Boys know dem no like us No mata what dem do Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us(my mama mi oh) See people wey no like us No mata what dey do, Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us Last year me hot but this year me hotter Boys ain't good but me know me better No the dj can cross me border No bombomclark can test me either see Them never know me am the best producer If u think na lie make u go ask me master Inside ajao am d one run inside Sequence some beat and some ganja ah Na my life them ma after Them get their problem na my own dem ma utter Tell them baba God na my lord and savior So them can cross me border Wen me sing say(oh yeheee) See people dem wey no like us If u see them everywhere ma dem dey discuss If u see them in na d bus ma dem dey curse curse If u see dem in na d office na dem dey jealous Ontop stage them wan sing like us The music dem dey play, dem dey do am by force Some promoters them wey wan to help us The people go for back and start to spoil us Dem never know say the people want us For radio station dem wan interview us The girls wey dem can do without us Why u come dey jealous Front top Boys know dem no like us No mata what dem do Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us See people wey no like us No mata what dey do, Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us Boys know dem no like us No mata what dem do Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us See people wey no like us No mata what dey do, Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us What in the aim dem after, no man no wan see their brother prosper How come na ur life come better And your brother man still dey here dey suffer Wen me ask them, tell me what is the mata Wen u go a foreign, you no send me no dollar Since u come back na so so big big grammar Talk well because boys dey para And me ask them? Na my life them ma after Them get them own problem But na my own dem ma utter Tell them baba God, na my lord and saviour So dem can cross me border Wen me sing say Boys know dem no like us No mata what dem do Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us See people wey no like us No mata what dey do, Jah Jah know dem no fit stop us Baba guild n protect us From their evil ways, Jajah no dem no fit see us Ehn na true naw, tell me watin u go gain naw, watin be ur aim Wey u go do like say u be my friend No be say wey dey do like we no know Mean say we no know
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out