Music Video

Ajesings & Psychic - Babylon (Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajesings
Ajesings
Performer
Psychic
Psychic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifeoluwa Alabi
Ifeoluwa Alabi
Composer
Ajebiyi Adesanya
Ajebiyi Adesanya
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jhay2unez
Jhay2unez
Producer
Ajeondmix
Ajeondmix
Recording Engineer

Lyrics

E get this girl i love her Die ah She carry gan i no fit lie ah If she leaves me na die i dey ah She do me strong thing like olumo Omo kekere o den gba omije lojumi o Bawo loshe she tonfi gba omije lojumi o ah Moma jagun ife o i think say she go stay Moma pada lo te o i think say she dey play Oh honey everytime i keep on calling Oh i'm not sorry I don try my best i can't kill myself Mami oh Mami oh Mami oh Shey person wey dey find pikin dey wear pata Papi oh Papi oh Make i roll up my ganja make i reason dada Mami oh Mami oh I don buy many gucci i don buy prada Papi oh Papi oh You been no dey when i dey broke when i dey for sapa Sweet babylon Sweet babylon (sweet babylon) Sweet babylon Sweet babylon (sweet babylon) She was my Sweet babylon Sweet babylon ah (sweet babylon) She was my Sweet babylon Sweet babylon ah (sweet babylon) You and your mumu bestie una carry me play for days oo Evening if i call police i no fit to win this case oo Simantiniya see what you've done to me oh no Ode fimipa ojumi de ti pada bo oo Gave you apology tell me what you really really want from me I dey for my calvary i no see you to carry my cross for me Yawa don gas,everything scatter eyan saida 20 metre Komo laida you show me shege,shege banza o baby waka oo Mami oh Mami oh Mami oh Shey person wey dey find pikin dey wear pata Papi oh Papi oh Make i roll up my ganja make i reason dada Mami oh Mami oh I don buy many gucci i don buy prada Papi oh Papi oh You been no dey when dey broke when i dey for sapa Sweet babylon Sweet babylon (sweet babylon) Sweet babylon Sweet babylon (sweet babylon) She was my Sweet babylon Sweet babylon ah (sweet babylon) She was my Sweet babylon Sweet babylon ah (sweet babylon)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out