Lyrics

The country no dey show love why we no go bomb tinder Ronju mo lappy find osu with my ten fingers Happiness is free but we Dey buy laughing gas But I know fit happy until I secure the bag Apo shashamura For the pains I caused my ex astaghfirullah For the blessings wey dey come Alhamdulillah No go trespass bros cos na shakabula If you see my mama tell am say I geode for raba monte lappy For like 5DAYS now me I never sleep I dey find money I dey find Benjamin Kilomu omo solenu Owo lomu omo solenu Owo lomu omo solenu Kilomu omo solenu Owo lomu omo solenu Owo lomu omo solenu I Comot for my hood for food Na me sandal me buckle I no fit sleep for this hustle Coz if I sleep peren I'm in trouble No be my papa get cbn So why I no go on my vpn No money shima oni shidile Tiobanse oro owo omo oba ko simile If you see my mama tell am say I geode for raba monte lappy For like 5DAYS now me I never sleep I dey find money I dey find Benjamin Kilomu omo solenu Owo lomu omo solenu Owo lomu omo solenu Kilomu omo solenu Owo lomu omo solenu Owo lomu omo solenu I Comot for my hood for food Na me sandal me buckle I no fit sleep for this hustle Coz if I sleep peren I'm in trouble No be my papa get cbn So why I no go on my vpn No money shima oni shidile Tiobanse oro owo omo oba ko simile
Writer(s): Bolaji Showunmi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out