Music Video

Isi Ewu (feat. Leon & Kenaydee)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Obinna Benedict Nwokedi
Obinna Benedict Nwokedi
Songwriter

Lyrics

Nwa Nwa gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu I Just want to do me I just want to party Make I just groove body Me jus look for one aunty Make she come and cool my body Make I drink Hennessy with my paddi Make I roll one igbo Make I jus puo na ilo I just wanna do my thing Building like Protein I no dey need your thing Omo Make you dey your dey Make I dey my dey I No dey send your thing Hmmm You are very rotten Hmm m You come kon de mess here Aaaay Me just get my best year Nwa Nwa Nwa gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu Abeg comot oh Make I dey do my ballin dey go You fit dey call me Chief Omego We shutting down the city dey go You don see my motor You don see say dollar na logo We calling shots like Ronaldo Dey no de price food for Monaco Omo make you free me Why I go give you reason Make everybody free me I want to live my Life Omo no be lie Ogaranya no dey shy We dey chop Isi ewu My brother odikwa egwu She dey Jogodo Make you Shokoto All this money make this girls dem de KoloLolo She dey find She dey fine She dey snap photo We dey do everything We dey kporokotom In the Intoto Make you come koko She dey dance She dey dance She dey Sangalow She dey do she dey do She dey like Igbedu Me dey chill with my crew Uhhh Nwa Nwa Nwa gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu Ogaranya na ata isi ewu Nwa Nwa Gwu ba egwu o Iga ata isi ewu
Writer(s): Obinna Nwokedi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out