Lyrics

Fire, fire, fire, bring the fire Fire, fire, fire, bring the fire Fire, fire, fire, bring the fire Fire, fire, fire, bring the fire Dem no wan make the boy go up But Oluwa juwonlo Don see many things spoilt Rugged boy, I no fit give up Pastor Samu dey pray for church Alfa too dey pray for mosque Make the blessings no go comot And like this me, I no fit dull (Fire) oh fire (Fire, bring the fire) Fire (fire), oh, fire (Fire, bring the fire) Whoa-oh, oh ah (fire) (Fire, bring the fire) (Fire) fire (Fire, bring the fire) Lost many things along the line (ah) I wish I fit tell baba God make he help me rewind But e no possible, omo, me I no fit lie Carry my cross and I carry my cross To my front, my guy 'Cause I know if I get the fire Na my own, na my own palava Mama fire me steady prayer Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire) I know where I come from That's why the boy no dey gazo Out for the money, me I stubborn Give me my money, osiso 'cause I get (Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire (Fire, fire, fire, bring the fire) Oh, fire (Fire, fire, fire, bring the fire) Oh, fire (Fire, fire, fire, bring the fire) Koba
Writer(s): Moshood Olanrewaju Abiodun, Ps10 Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out