Lyrics

Man dem tried for me Anything I do them ride for me (Ahuu) Anabella whine pon it Do your likkle thing girl ride pon it (ahhh ahhh) Who dey wan die for me Wuru wuru boys wan corner side me Angelina whine am Shey na God design am Focus me I Dey loose control The way ya whine girl put my mind on hold Spiritual things way yuh body afi do Me I let dem know You be that kyn Somebody Do yuh likkle thing my shawty Make nobody underrate my baby Me fire cyan cool for me body Una terminate wetin una no relate Me and my jiggas everyday we celebrate Dema calculate Me i hate wen dema fake Understand jigga Me i no day carry hate Make nobody come whine me Make nobody whine my baby eh Nobody fit come whine me Make nobody whine my baby eh Man dem tried for me Anything I do them ride for me (ahuu) Anabella whine pon it Do your likkle thing girl ride pon it (ahhh ahhh) Who dey wan die for me Wuru wuru boys wan corner side me Angelina whine am Shey na God design am Focus me I Dey loose control The way ya whine girl put my mind on hold Spiritual things way yuh body afi do Me a let dem know You be that kyn Somebody Do yuh likkle thing my shawty Wuru wuru boys ee
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out