Listen to Simplicity (feat. Prince Nico Mbarga) by sabrina

Simplicity (feat. Prince Nico Mbarga)

sabrina

World

23,885 Shazams

Lyrics

Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh My hands clean ohhhhh Hello Hafa Sun don shine na to wake up from bed Rub eyes stretch body Shake off the sleep away from my head Le petit dej au Camer c'est no stress Siar réchauffé dans un rhé et on gère Je suis continentale père Bien sûr que les Wanda chez nous c'est la guerre Man wey get money Don land Na my G so I just Dey brag Je commande comme si c'est moi qui buy Moi quoi les dos bollè je go nang Dans cette vie faut falla ton nkap Tu n'as pas et c'est toi qui lap Man wey get do go dey cough Just clap ei fit carry you go abroad Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh My hands clean ohhhhh For this life I just dey me simple simple Away from me all the evil evil I do you good you do me bad I leave am for God Trust wetin he fit do Vodka dey make you feel high Afofo dey make me feel higher where is the lie? You dey leave sweet life for Canada My life is sweeter for Ongola est-ce que je mens? I no know me humility Weather I get or I no get I memba sotey You no like me na your onion usam cook beans if ei sweet I go chop am sotey La vie est tellement simple pourquoi voulez vous compliquer? Forget about the worries levez-vous on va danser Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh Man wey be simple Man wey be simple oh simplicity eh Man wey be simple Man wey be simple ohh simplicity eh Man wey be simple Man wey be simple ohh simplicity eh My hands clean ohhhhh
Writer(s): Joseph Mbock Mbock, Wamba Kuegou Sabrina Ruth Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out