Lyrics

Benzola Many soldiers fallen (Mmmm fallen) Many lost for road Me I Dey calculate calculate calculate All this signs I see She na red or na green In the end we go see (We go see) She no gree she no gree She no gree for no she no gree for nobody She no gree she no gree She no gree for no she no gree for no She no gree for no Abena she be the problem E be me wey take her personal She no end up be the same woman Wey think say I Dey see For my dream oo ah I been no know say She plaster for my head When I think of this girl See my eyes Dey wet oo She say she no want feeling No want regrets She say she no want nobody She don end my soul My heart is feeling so empty She don't know what I know Wether man pikin Dey happy Oh yeah She no gree she no gree She no gree for no she no gree for nobody She no gree she no gree She no gree for no she no gree for no She no gree for no She no gree for no
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out