Top Songs By Ajebo Hustlers
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Performer
Magixx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Precious Isaiah
Songwriter
George Dandeson
Songwriter
Alexander Adewunmi Adelabu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayzed
Producer
Lyrics
Eh-eh
Oh-lo-lo, lo-lo-lo, lo-lo
I feel like I'm suffocating, I can't breathe in
We moving sideways, we drifting
I can't think straight, sitting in this meeting
Anytime we fight, you go know I'm not eating
I feel like I'm suffocating, I can't breathe in
We moving sideways, we drifting
I can't think straight, sitting in this meeting
Anytime we fight, you go know I'm not eating (no)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want your kisses on my lips (kisses on my lips)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want my hands up on your hips (hands up on your hips)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want your kisses on my lips (kisses on my lips)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want my hands up on your hips (hands up)
Kpos
I no like kele wey be like general market
Everybody dey collect, she be easy target
Omo, if I recollect, dem chop am, use serviette
She cut am give corporal, she even give sergeant (coro)
Every now and then, she wan dey dictate
Come dey tell a motherfucker, make I lick plate
Me, I'm not a lover, brother, me I pick race
Me, I fit faint anytime I see faith
I feel like I'm suffocating, I can't breathe in
We moving sideways, we drifting
I can't think straight, sitting in this meeting
Anytime we fight, you go know I'm not eating
I feel like I'm suffocating, I can't breathe in
We moving sideways, we drifting
I can't think straight, sitting in this meeting
Anytime we fight, you go know I'm not eating (no)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want your kisses on my lips (kisses on my lips)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want my hands up on your hips (hands up on your hips)
I don't wanna love no more (love no more)
I don't want your kisses on my lips (whoa-whoa)
I don't wanna love no more (yeah-yeah, yeah)
I don't want my hands up on your hips
The girl show me pattern, different patten
Make me open mouth wide like pata oh
I tell her "what's your star sign?" She say "na cancer"
If I been don know, I foh japa
Girlie, you was all I ever need
Got me shook like say I dey army
Dey with me 'cause of my Benjamin
Make me book another therapy
Eele oh, eele oh-hh
Scatter my head oh
Eele oh, eele oh-hh
Suffocating me oh
I feel like I'm suffocating, I can't breathe in (yeah)
We moving sideways, we drifting (we drifting oh)
I can't think straight, sitting in this meeting (whoa-whoa oh)
Anytime we fight, you go know I'm not eating (no)
I don't wanna love no more (I don't wanna, I don't wanna, I don't wanna ayy-ayy)
I don't want your kisses on my lips
I don't wanna love no more (I don't wanna, I don't wanna, I don't wanna ohh-ohh)
I don't want my hands up on your hips
I don't wanna love no more (I don't wanna, I don't wanna, I don't wanna ayy-ayy)
I don't want your kisses on my lips
I don't wanna love no more (I don't wanna, I don't wanna, I don't wanna ohh-ohh)
I don't want my hands up on your hips
No more, on my lips
No more, on your hips
Writer(s): Emmanuel Adelabu, George Dandeson, Azuka Akaeze, Isaiah Precious
Lyrics powered by www.musixmatch.com