Lyrics

I get Queen She get tat She get things She dey my back I get girl She dey my yard Every night she dey want make I kpa See as she get back, like that Na me dey touch Na me dey run Na me dey do alomo with the lime Na me dey kpa for the back of her line Cause She be the reason wey I happy oh (Wey I happy oh) And I no dey see nothing Wey fit sabi oh (Wey fit sabi) Yeah She be my baby she my honey oh And I no go do nothing Wey fit harm you oh Baby girl you know that I want you (I want you) And anytime we the talk pon phone Say she they like my vibe my tune yeah And as you stay with I go dey with you forever Anytime you miss me call on me I dey whenever You be the reason I sabi When she dey call me boo hunny And I dey mad I craze for your features baby when you look at me You be the reason I sabi When she call me booo hunny And I dey mad I dey craze for features anytime you look at me yeah Cause She be the reason Wey I happy oh (Wey I happy oh) And I no dey see nothing Wey fit sabi oh (Wey fit sabi) Yeah She be my baby she my honey oh And I no go do nothing Wey fit harm you oh Cause She be the reason Wey I happy oh (Wey I happy oh) And I no dey see nothing Wey fit sabi oh (Wey fit sabi) Yeah She be my baby she my honey oh And I no go do nothing Wey fit harm you oh Oh na na na na Ouu yeahhh
Writer(s): Derrick Dwamena Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out