Music Video

ZHUS JDO - JOHNBULL
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zhus Jdo
Zhus Jdo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John Davidson Omon
John Davidson Omon
Songwriter

Lyrics

Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name (la) Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name (Zhus) All those men wey dey run their mouth for that side Hope say una sabi swim This na real life p, no be everything be film trick John Davidson, wahala pikin, still dey try to sleep 'Cause anytime this your two eye dey open Be like say you dey commit sin Ehn, who hurt you like this? Don't tell me is that Igbo girl What's her name again? Oluchi No be she, I don cast you say small pikin When we dey for the Five junction Dey observe if broda Emma don come Na we remove him teeth for front Because of say broda come from Malay He wan collect Elijah babe He no know say na men dey game Na why we collect him chain Sell am for Ring road take carry kele You no fit dey ABJ dey form say you woski Come to Beinin city Where everything is tomtom miliki And the street is heavily military If he pass me I call Vladimir Putin He go wet everywhere with him peruzi Menace to society, only me powers principalities Before them let me waka for my street They say make I go swear affidavit Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name
Writer(s): John Davidson Omon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out