Lyrics

It's Tartoonz on the track So many things wae dae bother man So many things wae dae man feel down Many things wae dae go through my mind Many wae I no fit align So many things wae dae bother man So many things wae dae man feel down Many things wae dae go through my mind Many wae I no fit align Hakuna matata Wae my lighter Bring the risler Make we ganger Many things wae dae go through my mind Many things wae I no fit align Hakuna matata Wae my lighter Bring the risler Make we ganger Many things wae dae go through my mind Many things wae I no fit align Pour me water for my head Make I take cool down My brain dae hot Abeg put me inside deep freezer Many things Many many things Many many things Wae dae happen How many wae we fit talk finish Oh Lord Have mercy on me I know I'm a sinner But na you wae create weed So when problem wae pass person Knock for door mouth Na too drag am inside Use risler blow am comot Upon how area take hard Precious still dae bill me Favour call me Day say we are expecting a baby You and who Make I bring pikin come this world Then use garri kill am E nor go make sence at all But if at all I still dae believe in God On top the belief I mount my kpoli and refnol I dae hear say person dae say Time no dae Were e dae run go Abeg pass me that blue nom nom Make I slow am down So many things wae dae bother man So many things wae dae man feel down Many things wae dae go through my mind Many wae I no fit align So many things wae dae bother man So many things wae dae man feel down Many things wae dae go through my mind Many wae I no fit align Hakuna matata Wae my lighter Bring the risler Make we ganger Many things wae dae go through my mind Many things wae I no fit align Hakuna matata Wae my lighter Bring the risler Make we ganger Many things wae dae go through my mind Many things wae I no fit align
Writer(s): Folorunshola Paul Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out