Lyrics

Cowy Come here, wetin dey worry you? God don ready to fix am, yeah yeah He big pass anything Him don give you wisdom and power Wetin you want wey He no fit do for you? Make you no dey doubt am, wor-wor Shey you be doubting Thomas? You better drop your knees on the floor Soro, open your mouth and speak Make you yan ham, He dey listen And if you no go speak E get as you go pray without your lips Kabash that tongues like, "Hmm" Come make we hold hands, make we, hmm Brother allow Him change your situation like, hmm See blessing oh (See blessing, see blessing) All on me oh (All on me, all on me) Everyone, they must to come through o (Everyone, must to know) Please join me o Me I praise God until the end Come here, wetin dey worry you? God don ready to fix am, yeah yeah He big pass anything He don give you wisdom and power Wetin you want wey He no fit do for you? Make you no dey doubt am, wor-wor Shey you be doubting Thomas? You better drop your knees on the- Fine boy like me, I get God inside Mama don tell me say God chose me Been a long time coming And I know, I no fit to lie about this things He's done He's been so good to me and I no fit lie Nobody fit do all the things He's done And I know, uh-ah Soro, open your mouth and speak Make you yan am, He dey listen And if you no go speak E get as you go pray without your lips Kabash that tongues like, "Hmm" Come make we hold hands make we, hmm Brother allow Him change your situation like, hmm Brother, see blessing See blessing, see blessing, hmm Blessing dey fall on my head, hmm Blessing dey emanate from inside I no dey play, no dey play with you Anything wey me I talk, e go happen Na why me I just dey watch my words I dey pray to God, He dey hear me And I hope say you dey hear me Come here, wetin dey worry you? God don ready to fix am, yeah yeah He big pass anything He don give you wisdom and power Wetin you want wey He no fit do for you? Make you no dey doubt am, wor-wor Shey you be doubting Thomas? (You better drop your knees on the floor)
Writer(s): Success Ehigie Orukpe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out