Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tooclasiq
Tooclasiq
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tooclasiq
Tooclasiq
Composer

Lyrics

I don't wanna go there I no wan make e be like say na only me dey sit there And all the people wey i get o No body dey too send Na me dey fight, na only me dey tie up my loosed hair Na so I start to gum body Dey carry bolar for money Me self want to be like somebody uuh uh Wetin i carry for body The suffer-ness dey totori Just want to be like somebody uuh uh If to say me i know say e hard like this I for don dey inside my mummy jeje Mo so fun Olorun in time like this Make i no fall for the person wey dey denkeh Only if i know say e hard like this I for don dey inside my mummy jeje Mo so fun Olorun in time like this Make i no fall for the person wey dey denkeh If i was a king i will proudly be like Solomon Make i dey the picture and not just a photo album I no wan be that person wey comot provolone So I ask God if this poverty na follow come We be three but I dey hustle like am just the only son No backup from my family, omo na only God The little friends I get na dem be my only squad Always in my feelings when I let the gboli burn I made a promise to myself just before this music found me Praying to change the life of my friends and my family And you know say as a man i no fit dey cry anyhow So i'm looking for help way before this tears drawn me Now i dey alone, and depression is catching you Inspiration no dey, ad-dictation is rapping up My manager and my PR, all of 'em are parking up And when you die inside, dem so call fans are out there having fun If to say me i know say e hard like this I for don dey inside my mummy jeje Mo so fun Olorun in time like this Make i no fall for the person wey dey denkeh Only if i know say e hard like this I for don dey inside my mummy jeje Mo so fun Olorun in time like this Make i no fall for the person wey dey denkeh I don't wanna go there I no wan make e be like say na only me dey sit there And all the people wey i get o No body dey too send Na me dey fight, na only me dey tie up my loose hair If to say me i know say e hard like this I for don dey inside my mummy jeje Mo so fun Olorun in time like this Make i no fall for the person wey dey denkeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out