Listen to Somebody Crush (feat. Skibii & Peruzzi) by Xbusta

Somebody Crush (feat. Skibii & Peruzzi)

Xbusta

Afro-Beat

Music Video

Somebody Crush (feat. Skibii and Peruzzi)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Xbusta
Xbusta
Performer
Skiibii
Skiibii
Vocals
Peruzzi
Peruzzi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Xbusta
Xbusta
Composer
Skiibii
Skiibii
Composer
Peruzzi
Peruzzi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Lyrics

It's Runway Xbusta Pre bang bang There is a man for every woman It's Blaise on the beat baby I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Somebody first I be somebody best I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest I be somebody ex I be somebody next Baby no go let somebody vex o feshe lu Ayakata I like your body o o feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Oya kill a mad man, you go know say em get person Abi you no dey fear person Mind the way you dey near person Show people love as boss wey you be Mr. Ekeson No man is a Island, e mean say people get me if you reject me, people go accept me No judge time with somebody watch You no dey feel me but I be somebody crush o feshe lu Ayakata I like your body o o feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody.
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out