Credits
PERFORMING ARTISTS
Hyzah
Vocals
Ogk n' Steaks
Programming
COMPOSITION & LYRICS
David Olamilekan Martins
Composer
Gbenga Isaiah Ademiju
Composer
Oluwatobi Emmanuel Akinlotan
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Dopemix
Mixing Engineer
Ogk n' Steaks
Producer
Lyrics
Oh-ah, oh-ah, ahh
I'm back to the world oh, world oh
When our body combined
You know that's the vibe
I dey by your side
You no need to frown
I dey your back
We go dey for life
Girl, don't be so shy
Your body divine, oh-oh
I no send nobody
Girl, your body's up to something gan
No dey give me trouble gan
No dey give me trouble gan
I no send nobody
Girl, your body's up to something gan
No dey give me trouble gan
No dey give me trouble gan
Omalicha, no go-go
Your love e dey make man jogodo
Like say I don shak ogogoro
Baby, don't you leave me solo-lo, oh-oh
Omalicha, no go-go
Your love e dey make man jogodo
Like say I don shak ogogoro
Baby, don't you leave me solo-lo
Solo-lo, solo-lo
You didn't make me do ah sisi naughty
Say I feel it groove ah sisi naughty
When I look into your eyes sisi naughty, you-ah
My baby come dey move now
You dey make me do ah sisi naughty
Say I feel it groove ah sisi naughty
But I dey look for you, my baby
And I go spend you all my money
Ah, look into my eye, ah
When I, you go come around
Baby girl, let your body pass along, ah
Pass along, ah, pass along, ah
Look into my eye, ah
When you go come around
Baby girl, let your body pass along, ah
Pass along, ah, pass along, ah
Omalicha, no go-go
Your love e dey make man jogodo
Like say I don shak ogogoro
Baby, don't you leave me solo-lo, oh-oh
Omalicha, no go-go
Your love e dey make man jogodo
Like say I don shak ogogoro
Baby, don't you leave me solo-lo
Solo-lo, solo-lo
You didn't make me do ah sisi naughty
Say I feel it groove ah sisi naughty
When I look into your eyes sisi naughty, you, ah
My baby come dey move now
Sisi naughty
Sisi naughty
Sisi naughty, you-ah
My baby come dey move now
Lyrics powered by www.musixmatch.com