Lyrics

En!! Ghini Ruhdee gbemidebe Oya tell me where u wan dey go Howfar Inside lambo ghini Call me the girls Turn up with bana 24-7 fa cana Gbemi sinu Lambo Ghini Inside Lamboghini ah Oni bashey man shey nbi o Driving everynight ashey Private party o I'm getting cool besties Soft Ass & Large large things Yo fila lori no dey cap for me o Cus the level wey i dey e don dey pass your P o Emi komo kobayin Wetin dey worry me pass konji o Konji o Konji Pass konji o Gbemi sinu Lambo (ghini) I carry 6 girls to party I change the system,na money Carry me reach there my paddy RUHDEE GBEMIDEBE You see ur business kokanmi My own p gboju Kowomipe ino wan hear story story Wetin be big flex na money Big steeze for body Tobatiriwa big bags for body Luivi Campa Mogbolude lo london, paris Jiggy we litty litty getting lit Jah go save me from my frenimies No be tipa dem no dey tell pesin Say We outside no be foni salary Vv vvs dia leti Dem no dey price am mio jaleti Dem no go fiwa shesin Everybody for lagos dey find money Jiggy we litty litty getting lit Jah go save me from my frenimies No be tipa dem no dey tell pesin Say We outside kinshey foni salary She say want do I tell her if she see me she go gbes Omo wonni kilode I don dey para Alhamdu Omo i dey para Alhamdulillah Ejekama ferelele gbadun This is more than what you can do Moti yato soun tele handle Call me the girls Turn up with bana 24-7 fa cana Gbemi sinu Lambo Ghini Inside Lamboghini ah Oni bashey man shey nbi o Driving everynight ashey Private party o I'm getting cool besties Soft Ass & Large large things Yo fila lori no dey cap for me o Cus the level wey i dey e don dey pass your P o Emi komo kobayin Wetin dey worry me pass konji o Jiggy we litty litty getting lit Jah go save me from my frenimies No be tipa dem no dey tell pesin Say We outside kinshey foni salary Dia leti Mio jaleti Dem go fiwa shesin Everybody for lagos dey find money Call me the girls Turn up with bana 247 fa cana Gbemi sinu Lambo Ghini
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out