Listen to Friends (feat. Timaya) by Hanno

Friends (feat. Timaya)

Hanno

Afro-Beat

6,958 Shazams

Lyrics

When money dey When money no dey, friends go go Maserati got vibes Lomo o! Blow money Geng Geng Leggo Man I come from different part In a deep-end world When your pocket's deep Then the girls dem dig your love If no be for konji I for dey Jeje on my own But na man I be I need some kele for the road Na why I spend my money on all on chioma But now I don dey soji all their format Pour me some Hennessy I need to elevate the soul Her body trading with the dollar When money dey love go dey If e con finish your lover run away Dem don dey follow you dey run down moet And when the billing come dem gbalaga eh When money dey love go dey Love go dey When money no dey Friends go go When money no dey Everybody run away Now money don dey people wey run now don come back again I no dey shook mouth for their matter o Cos my mind is always on my raba o Oh eh eh eh Me I just want to fly away Eh ah oh oh Everyday feels like holiday o When money no dey Everybody run away When money no dey even your girlfriend sef go run away When money dey love go dey E con finish your lover run away Dem don dey follow you dey run down moet And when the billing come dem gbalaga eh When money dey love go dey E con finish your lover run away Dem don dey follow you dey run down moet And when the billing come dem gbalaga eh When money dey love go dey Friends go dey When money no dey Friends go go When money no dey Friends go go
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out