Listen to Don't Say Much by Skales

Don't Say Much

Skales

World

64,440 Shazams

Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skales
Skales
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Raoul John Njeng Njeng
Raoul John Njeng Njeng
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Acekeyz
David Acekeyz
Producer

Lyrics

(Bring fire) (Ace, bring the beat back) It's okay The kind of life I was living back then (back then) I reminisce but I never go there I reminisce but I never de'be I reminisce but I never I lost some family, I'm still loosing friends 'Cause of the rules wey me I no bend But then again, me I don't pretend Say, me I send dem, never Baby, baby, oh-no-no (oh-no-no) I was living like an otondo (otondo) Always looking like an olodo (olodo) Like an artiste wey no get promo, I dey ride solo Baby, mo r'ogo (mo r'ogo) They say follow person wey know road (wey know road) I follow person back then, I miss road (I miss road) Free me, free me, make I dance konto, I don jogodo (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) All I wanna say is that, they don't really care that much, yeah (Oh-oh, oh-oh, oh) Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) I wan get money like Elon Musk (Oh-oh, oh-oh, oh) That's why I always don't say much, I get to work, yeah No dey whine me oh, no dey whine me oh This kind matter dey precise oh For my mind oh, I go shine o Bad energy, I decline oh Friends and foe tried to spoil my show, ah Dem do me rigimanro, ah Dem downplay my glow, ah But me, I carry ogo oh-oh-ohh (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) The kind of life I was living back then I reminisce, but I never go there (oh-oh, oh-oh, oh) I reminisce but I never de'be I reminisce but I never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) I lost some family, I'm still loosing friends 'Cause of the rules wey me I no bend (oh-oh, oh-oh, oh) But then, again me, I don't pretend Say, me I send dem, never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) Baby, baby, oh-no-no (oh-no-no) I was living like an otondo (otondo) Always looking like an olodo (olodo) Like an artiste wey no get promo, I dey ride solo Baby, mo r'ogo (mo r'ogo) They say follow person wey know road (wey know road) I follow person back then, I miss road (I miss road) Free me, free me, make I dance konto, I don jogodo (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) All I wanna say is that, they don't really care that much (Oh-oh, oh-oh, ohh) Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) I wan get money like Elon Musk (Oh-oh, oh-oh, oh) That's why I always don't say much, I get to work, yeah (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) All I wanna say is that, they don't really care that much (Oh-oh, oh-oh, oh) Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush (Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy) I wan get money like Elon Musk That's why I always don't say much, I get to work, yeah (Bob Berry)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out