Music Video

Odeshi
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rio Mighty
Rio Mighty
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Rio Mighty
Rio Mighty
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Rio Mighty
Rio Mighty
Producer

Lyrics

Tani o Tobi ju oluwa Lo Who be greater than God? Nobody eh ehhh That God him be my Papa That's why I no dey suffer Enemies just Dey para Everyday But as I Dey, I fear nobody face o (I fear nobody face) Na Baba God Dey give me strength Make I Dey say so. (Dey make I say so ooo) Cos I get backing, no weapon go trace o For my case o, Baba God Dey blaze o I'm untouchable Odeshi HEY Odeshi Dem go try and try and try and try Odeshi HEY Odeshi Even if dem try to shoot that weapon Odeshi HEY Odeshi I got Holy Spirit bulletproof Odeshi HEY Odeshiiii Back to Sender, Sender Wetin dem plan for me no go prosper prosper I get full vim no shaking, i be stronger, I be stronger Olorun ni Oluwa mi, you no fi conquer, conquer yeah Why should I worry? When God is for me? Nothing can stop me??? Ahhhhhhh ahhhhhhh ahhhh ahhhhh I am blessed and I am covered (wuuuu ahhh) Protected from any powers (wuuuu ahhh) God be my Jagaban I say with my full chest Odeshi HEY Odeshi Dem go try and try and try and try Odeshi HEY Odeshi Even if dem try to shoot that weapon Odeshi HEY Odeshi I got Holy Spirit bulletproof Odeshi HEY Odeshiiii Onyeka ka Chineke ike oh oh Who is stronger than God? Nobody eh ehhhh That God him be my Papa That's why I no dey suffer Enemies just Dey para Everyday But as I Dey, I fear nobody face o (I fear nobody face) Na Baba God Dey give me strength Make I Dey say so. (Dey make I say so ooo) Cos I get backing, no weapon go trace o For my case o, Baba God Dey blaze o I'm untouchable Odeshi HEY Odeshi Dem go try and try and try and try Odeshi HEY Odeshi Even if dem try to shoot that weapon Odeshi HEY Odeshi I got Holy Spirit bulletproof Odeshi HEY Odeshiiii I'm untouchable Odeshi HEY Odeshi Dem go try and try and try and try Odeshi HEY Odeshi Even if dem try to shoot that weapon Odeshi HEY Odeshi I got Holy Spirit bulletproof Odeshi HEY Odeshiiii But as I Dey, I fear nobody face o Na Baba God Dey give me strength make I Dey say so Cos I get backing, no weapon go trace o For my case o, Baba God Dey blaze o
Writer(s): Rio Mighty Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out