Top Songs By Unstoppable DJ Nero
Credits
PERFORMING ARTISTS
Unstoppable DJ Nero
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ANIH CHINEYE JEREMIAH
Songwriter
Lyrics
Bad man killer
Anything the boy touch down
Girlie them wan come around
But If you see six figures
If you wanna catch a vibe with me
Just let me know eh eh
Sey from the jungle man am wicked and rough
The people demma know sey man I live like so
The East to the West, North and South
I Dey steady Jekomo Eh Eh
Bad man killer
Nobody fit cut my liver oh no
Righteous no sinner
Nobody fit off my cigar no no
I don't need no stress
I don't need no test
All I need is flexing yeah
I no wan contest
I no wan impress
I just wan do my thing eh eh
Wetin no fit kill me better run far run far
If I pull up then man go down
Cause I'm the king of the West, North, South and East
You know, man I no fit run down
Kpo kpo kpoju
Dem no fit try me anytime when I hold tools
Dem Dey feel the Dey feel boy up in 02
I get some bad niggas up in 042
If you do Lao Lao we go run up on you
Dem no fit try me anytime when I hold tools
Dem Dey feel the Dey feel boy up in 02
Vawulence be the only language
21 but I'm still savage
Them try to catch me
But me no Dey them pace
I no Dey fight you
I no get time to waste
As I dey hustle
My brother man Dey pray
So make nobody
Come cross to my lane
Bad man killer
Nobody fit cut my liver oh no
Righteous no sinner
Nobody fit off my cigar no no
I don't need no stress
I don't need no test
All I need is flexing yeah
I no wan contest
I no wan impress
I just wan do my thing eh eh
Do my thing oh
Go outside blessing outside my window
E no matter what you say, man must win o
If you talk anyhow you collect o
You collect o
Broda man shift o
Pass me negative vibes you go wound o
E no matter what you say
Man must win o
E no matter what you say
Man can never ever fail
Cause steady I Dey pray
Steady man Dey pray
Pray for no delay
If you hate me you go shame
Hate me you shame
Man break out the chain
Uye uyeh eh uyeh eh
The unstoppable dj nero
Vawulence be the only language
21 but I'm still savage
Writer(s): Anih Jeremiah
Lyrics powered by www.musixmatch.com