Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Lead Vocals
Emeka John Azali
Emeka John Azali
Background Vocals
Jancy Joy Nwankwo
Jancy Joy Nwankwo
Background Vocals
BRENDA NGOZI ADIGWE
BRENDA NGOZI ADIGWE
Background Vocals
CORNEL'S CHOIR
CORNEL'S CHOIR
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Kel P
Producer
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer
BENJAMIN MASTER GARZY
BENJAMIN MASTER GARZY
Vocal Recording Engineer
Jonathan Takyi Mensah
Jonathan Takyi Mensah
Vocal Recording Engineer

Lyrics

It's kel p vibes Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road When they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka, I dey see one man wen Be say dem shoot wey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go, solider come Barrack no dey run Kill by a gun, you will die by a gun How you go feel at the point of no return? Nuff men dead under the sun Na so them kill the innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn taliban Taliban run the whole town down Dem don kill abobi eh (don kill abobi) Na who kill abobi? (who kill abobi?) Abobi, Abobi eh Dem don kill abobi (don kill abobi) Na who kill abobi? (who kill abobi?) Abobi, abobi eh, ay Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Ose mi bipe, gbim gbim My full body dey gbim gbim My body do me, gbim gbim Obodo delu jim jim Onyeoma na jim jim I carry my thing jim jim From Rumola to agidingbi Everywhere just dey gidigidi Delu Ma jim jim I carry my shoe gbimgbim Mama sef dey gbimgbim Papa sef dey gbimgbim Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn) E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn) He just wan bubble (ahn-ahn-ahn) Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn) Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn) E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn) He just wan bubble (ahn-ahn-ahn) Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn) Oh, oh, oh Dem don kill abobi (don kill abobi) Na who kill abobi? (who kill Abobi?) Abobi, abobi eh Dem don kill abobi eh (don kill abobi) Na who kill abobi? (who kill abobi?) Abobi, abobi eh, ay Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn) Fire (ahn-ahn-ahn)
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Kelvin Peters Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out