Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Oladejo Tobiloba Isaac
Songwriter
Lyrics
Tohbad oh
Yeeeh, yeeeh
Omo Ola, ha
As I day work, I day pray, I day give God the thanks
Many things weh deh make me the vex
E mi noh okere ju lati lo benz
Na why I dey work, I day pray,make e set o
I say,oh no
Sha ma hustle ko leh lowo
Cause many things dey weh you don't know
And if you no go hard, you go home oh oh oh oh oh
Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street
Weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi
Make you shower your blessings on me
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow mo
Oluwa soro mi dayo,madupe
Ah
Shekere o kin bawon rode ibanuje
Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla
Every night, Man, I'm outside
150 KM, pelu bouncer
If den come ask me, ano answer
Ah
Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street
Weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi
Make you shower your blessings on me
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow mo
Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla
Writer(s): Oladejo Tobiloba Isaac
Lyrics powered by www.musixmatch.com