Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Pinzu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Pinzu
Composer
Lyrics
Para-re-re, oh-ayy-ah
Ayy-oh, ah-ayy-ayy
Oluwaloseyi oh-oh
Ab' d'ede oh
Phynest loshey beat (oh my God)
Pinzu dey here so
See
If I fall, I know I have to carry on
Trust no one, eyan sha lon she'niyan
Shey your eyes don see
You haven't seen it all
Many, many things yaapa wey you never see yaro
If dem say dem dey for you
Try make you reason, make you no go lose
E file fun, 'loSeyi don dey boost
No go judge me 'cause you no dey my shoes oh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
Huhn, we started gettin' the money big time
Big money, big bag with a new rhyme
We started chillin' in all of uptown
Now, I'm on the big chest like Runtown
Bag boy, big money with a new ride
Now, I'm on the beat with Seyi Vibez
Speakin' all my mind in the spirit though
Bad boy, you know I'm chillin' like a scandal
I thank God for the life I live oh
You know say the boy come from ghetto
Sh'omo nkan t'oju ti ri ni?
This life, omo na grace oh
Ahn, ko easy worldwide
Ahn, everybody ma lo mo'yen
But nkan ti komo tomorrow t'oloyun ma bi
Kosi eni t'omo yen
If I fall, I know I have to carry on
Trust no one, eyan sha lon she'niyan
Shey your eyes don see
You haven't seen it all
Many, many things yaapa wey you never see yaro
If dem say dem dey for you
Try make you reason, make you no go lose
E file fun, 'loSeyi don dey boost
No go judge me 'cause you no dey my shoes oh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
Ahn, ko easy worldwide
Ahn, everybody ma lo mo'yen
But nkan ti komo t'oloyun ma bi
Ahn, kosi eni t'omo yen
It's how we started when the rap so swatch ball
When they see me in the street, they say "reform"
But they never know say irawo is on
So, I gat to cash to bag, that will albem'
If I fall, I know I have to carry on
Trust no one, eyan sha lon she'niyan
Shey your eyes don see
You haven't seen it all
Many, many things yaapa wey you never see yaro
If dem say dem dey for you
Try make you reason, make you no go lose
E file fun, 'loSeyi don dey boost
No go judge me 'cause you no dey my shoes oh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
Ma pami, ma pami oh
Say my music carry them pass Paami oh
Baba ayy, dimu mu oh
K'omo araye ma ma shey mi oh-oh-hh
If I fall, I know I have to carry on
Trust no one, eyan sha lon she'niyan
Shey your eyes don see
You haven't seen it all
Many, many things yaapa wey you never see yaro
Pinzu dey here so
Lyrics powered by www.musixmatch.com