Top Songs By King Bernard
Credits
PERFORMING ARTISTS
King Bernard
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Bernard
Composer
Lyrics
Shuga!
E get two women wey dey for my corner
Them dey do like cinderella
If I show them anaconda
Them go pararan the matter
Pekele Pekele Arugbo je gbese if I see big yansh I go chop am
Leave the matter for mathias
I go make you dance gala
Wetin we never do
Wetin we never see
No party if we never show
Which kele we never run
Wetin we never do
Wetin we never see
No party if we never show
Which kele we never run
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Omo duro, wa ba mi soro
Sewa je ko wa le, base on the matter paste me your aza
Make I transfer transfer
Ogini ogini ogini o
Them just dey look me like cinema
Oya come to the front and display
Make I dey spray on your waist!
Wetin we never do
Wetin we never see
No party if we never show
Which kele we never run
Wetin we never do
Wetin we never see
No party if we never show,
Which kele we never run
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Brother Bernard eii eii
Writer(s): King Bernard
Lyrics powered by www.musixmatch.com