Listen to Rosa (feat. Rotimi) by Skales

Rosa (feat. Rotimi)

Skales

World

741 Shazams

Lyrics

(Real fire) (Ace bring the beat back) Baby, baby, ayy Mr. Skales on a mission, dem dey Rosa, Rosanna, why you do me so? Shey you want to koba, koba mi? Why you do me so? Oya baby, Rosa, Rosanna, why you do me so? Shey you want to koba, koba mi? Why you do me so? Oya baby, dey-dey, dey-dey Which one you dey-dey? Me, I want to know wetin dey-dey Which one you dey? Oya baby, dey-dey, dey-dey Which one you dey-dey? Me, I want to know wetin dey-dey Which one you dey? Huhn Why you do me bad? Why you do me bad? You make my heart dey skip when you turn Jimmy Jatt (when you turn Jimmy Jatt) Girl, you know you bad, girl, you know you bad You got the kind of thing wey fit make a n- mad Oh baby, I'm helpless you're drivin' me crazy You're reckless, yeah I got to fasten my seat belt You are drivin' me crazy, you're reckless, yeah Rosa, Rosanna, why you do me so? Shey you want to koba, koba mi? Why you do me so? Oya baby, dey-dey, dey-dey Which one you dey-dey? Me, I want to know wetin dey-dey Which one you dey? Girl, in my dream some nights Wish you could turn to a nightmare (nightmare) Hate that you don't think twice And when you mad, you no fight fair (fight fair) You're heartless when you want to You ain't the girl that I once knew I know it's fire that I'm playin' with You're too hot but I'm lovin' it Oh baby, I'm helpless you're drivin' me crazy (yeah) You're reckless, yeah I got to fasten my seat belt (ayy) You are drivin' me crazy, you're reckless, ayy Rosa, Rosanna, why you do me so? Shey you want to koba, koba mi? Why you do me so? Oya baby, dey-dey, dey-dey Which one you dey-dey? Me, I want to know wetin dey-dey Which one you dey? Oya baby, dey-dey, dey-dey Which one you dey-dey? Me, I want to know wetin dey-dey Which one you dey? Oh-oh, ayy-ayy Oh-oh-ah, ayy-ayy (Milla's) (Real fire) (Ace bring the beat back)
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Fares Boulos Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out