Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Iboro Hanson
Iboro Hanson
Composer

Lyrics

Ay (ay) Ay (ay) Yeah (yeah) No dey look me less No dey look me less Bros, I gave me blood and I gave my sweat I go hold my own until my death You dey look me less No dey look me less I no be bad boy, I must confess But when you no get hope, wetin you expect? No dey look me less No dey look me less You dey look me less No dey look me less Too many wahala for my head Me I need cash quick, fast need breakfast I go take from my fellow men I go wait for the junction Catch anyone wey dey come from the function Collect his phone and his wallet I'm with a gun, he can not run "Hey, you, who goes there? Standa for there No form say you be gangster for here You go know wetin be the matter for here I collect your face cap and your bata for here Gimme all your money and your iPhone too I go burst your head if na iPhone 2 If no be iPhone 7 or X Gimme laptop and your ATM next" "Oga, calm down abeg, make you no vex Iwelu my phone, mayne, e no go make sense Biko melu m ebele ka m chọba my friends Ọkwa my first-time icross your fence Free my phone make I find you some change Take 1k, oya, use am bet game" "Ehn? 1k? 1k? Abi na me you wan play?" "Oga, 1k dey okay for this Buhari time Ka m gwa gi eziokwu, ịna e waste my time Jiri nwayọ before m gosi gi onye m bu Ịmana asi, a stitch in time says nine? Ị chọọ ka m put o call to my men? (Put o call to my men) Hmm, ama m na ịchọrọ that one? Ịchọọ ka m kpọọ dirty cops to fuck you up?" "No bros, I no wan hear all that one Wait first, who you be sef? Which time you start to pass for this street sef? Some of my guys dem be unknown gunmen Give me your money if you no want problem Give me your phone if you no wan die today Reason why I dey thief na the government For my hood, dem dey call me 'Tupac Shakur' 'Cause bros me, me I no dey fear nothing" "Guy, ejikwenam gwuo egwu Maka na mu di cool, ịchee na m na egwù egwú Afam bu ogbu and ọburọ egwuri-egwu Ihe m ga eme gi kita ga atu gi egwu Ịchere na mu bu di efulefu? Anyi na anu war since ekwumekwu" "Matter of fact man, shun all of this long talk I go just keep quiet make the gun talk" No dey look me less No dey look me less No be 'cause I'm clean, no be 'cause I'm fresh You wan put egbe on top my head No dey look me less No dey look me less Ọ buru na iwe na ewe gi, ọ na ewekwe munwa No come here come dey make me vex No dey look me less No dey look me less No dey look me less No dey look me less Maka enwem ike ime gi Ituo m egwu Onye ara You see that fire, it will burn you It will burn you completely It will destroy you Onwedịghị ihe ga-afọdụ, who are you? Who are you? Who would you be, eh? Goat? Isi ne ewu?
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out