Listen to Abaa by E.L

Abaa

E.L

World

20,410 Shazams

Lyrics

Hmmm, cha off the lighting Hmmm yeye hmmm hmmm eeeh If I get I go love to dey see that thing girl Mmh mmh If I get I go love to dey touch that thing girl Mmh mmh If you allow I go love to dey press that thing girl Mmh mmh I no go lie I go love to caress that thing girl Mmh mmh Close your eyes I dey come to comot that thing girl Mmmh mmh Low the light cus I no need to see that thing girl Mmmh, mmh Hold on tight baby I go support that thing girl Mmmh, mmh Close your eyes I go make you go feel that thing girl Eeeh you go feel that thing girl Leebi, shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Baby shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Ghana girl sumo abaa dedeede Naija girl sumo abaa dedeede London girl sumo abaa dedeede Yankey girl sumo abaa dedeede As I catch am she tell me No Kissing Baby, No Touching Baby I tell am say I dey Mad Over You girl Why You Wan Do Like That And this no be Kpuu No Kpaa This be K.I.S.S.I.N.G. girl Now she wanna give me tonight oh na naaa Now she dey scream Fada Fadaa heyyy Ewurade Begye Steer no My God come see the girl craze When I drop that fire She say if I Tell You Say I Love You oo Would You Give Me Your Heart To Me My Girl Come Girl Make We Dance for Abaa dedeede Baby shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Baby shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Ghana girl sumo abaa dedeede Naija girl sumo abaa dedeede London girl sumo abaa dedeede Yankey girl sumo abaa dedeede Baby shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Baby shwane ke gbeke Osiope abaa dedeede Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee Abaa dedeede Ghana girl sumo abaa dedeede Naija girl sumo abaa dedeede London girl sumo abaa dedeede
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out