Lyrics

Mhm, oh Yeah, yeah, yeah Yeah, yeah, yeah (Yhaw is amazing right?) Oh, yeah, yeah I'm too young to depress I'm too young to be stressed I'm too young to be thinking, many things wey dey my head I'm too young for the heartbreaks I dey see things I dey fear They say I dey chase dreams wey dey big pass me Oh God I dey beg I go fuck up yeah I know But if I bounce back, you for fear If e no be God dem go kill my spirit Oh far I'll be gone I dey do this for Agartha I dey sing this to my papa Se me ka masem ah dem go laugh at me so I talk to only Jah Jah If they say no then I say yes If they say yes then I say no They say don't go nso ya kaba dedaa Don't play with a hungry boy So tell them man dey come Tell them man dey come Tell them man dey come do thing wey man no fit stop man Tell them man dey come Tell them man dey come Tell them man dey come do thing wey man no fit stop man Tell them man dey come (Tell them man dey come, tell them man dey come) (Tell them man dey come, tell them man dey come) Tell them man dey come (Tell them man dey come, tell them man dey come) (Tell them man dey come, tell them man dey come) Late nights i dey think ruff 'Cause ade e kyi ah e be another fight Slow down, you're way too young Don't tell me I'm way too young 'Cause if I slow I no go chop If I slow your boy go hung And if I'm down, you just go watch me If I'm sad, I'm sad alone Sometimes we dey go through am But who go tie, we can't complain The youth dey die, this no be debate Yeah we live in a matrix, everything be fake, you for wake They say show dem the way But show me how I go pave am Why dig up my grave and act like it's a favour? Call me ghetto hero Came like Anokye I walk like the Christ you know Guess I'm a preacher Tell them man dey come Tell them man dey come Tell them man dey come do thing wey man no fit stop man Tell them man dey come Tell them man dey come Tell them man dey come do thing wey man no fit stop man Tell them man dey come (Tell them man dey come, tell them man dey come) (Tell them man dey come, tell them man dey come) Tell them man dey come (Tell them man dey come, tell them man dey come) (Tell them man dey come, tell them man dey come) I'm too young to depress I'm too young to be stressed I'm too young to be thinking, many things wey dey my head (many, many) I go fuck yeah I know But if I bounce back you for fear Menkpa nye fai tell my brothers I dey love them till the end Too young to dey Tell 'em man dey come Tell 'em man dey Come do thing no man no fit stop man, uhh It's Yhaw hero
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out