Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Nicky Fresh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nicky Fresh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Texjam
Producer
Lyrics
Sometimes Sometimes
I never pray for such times
Dirty go dey show face sometimes
Expectations no go come through at all times
You gats know sometimes
Crazy things go cross lines
The aza must to empty sometimes
So you gats chill for Gods time
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
E don tey wey the boy don dey come
Uhhn uhhn
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
And e don tey wey the boy don dey come
Everyday
Man go Dey feel like say na holiday
But I put my focus where the money dey
Gat a lot of people asking where you dey
But I still dey shalaye oh oh
More Stacking
More Stacking right now
What's that on my body prada o
French girls dem yakpa for backyard
Dey can't get enough of Don Dada o
Ehhhh Ohhhhh
Me I no get energy for talk wey no relate to the Doe
But they don't know
No think say i dey joke with my Doe
But you gats know sometimes
Crazy things go cross lines
The aza must to empty sometimes
So you gats chill for Gods Time
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
E don tey wey the boy don dey come
Uhhn uhhn
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
And e don tey wey the boy don dey come
Melodies
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
E don tey wey the boy don dey come
Uhhn uhhn
So I balance i dey wait my turn
Na my personal race I dey run
When e don done I go chop my corn
And e don tey wey the boy don dey come
Lyrical Daddy
Lyrics powered by www.musixmatch.com