Lyrics

Temi Mine ti gbe de (Proper) Say na little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Gettin dollar miller Little puff, I feel am Touch your toe face ceiling Touch your toe face ceiling Mo ma fun e woto woto Mo ma fun e woto woto If you get this vibe You gettin late Tell me what you want to say Cos I see before, wetin my eyes no suppose to see I don feel before wetin my body no suppose to feel Gettin dollar miller Little puff, I feel am Mo ma fun e woto woto Little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Bi mo se n gb'ope Alert n wole Bi mo se si se Alert n wole Bi mo se n gb'ope Alert n wole Bi mo se si se Alert n wole Hustle get the dough Nobody else go get am for you Hustle get the raba Nobody else go get am for you Motivate yourself Me I can't be stressed Make your hustle your friend All man for himself oh oh You see this life wey we dey so Cutting your coat according to your size, no mean say you be fake oh You see this life wey we dey so Cutting my coat according to your size, no mean say me I be fake oh Little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Little little things dey make me feel alright Little little things dey give me joy Bi mo se n gb'ope Alert n wole Bi mo se si se Alert n wole Bi mo se n gb'ope Alert n wole Bi mo se si se Alert n wole
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out