Credits
PERFORMING ARTISTS
Xerx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zakaria Habakkuk
Composer
Lyrics
Xerx
U N K
Ayayayaya
Yeah, before I hop on
This beat I wanna
Give thanks to Vertigo Africa
Because they call
Me and I know am radical
And I'm trying my
Best I ain't got vocals
But punch the bars
With some punch
Lines and c eh!
Make una hear my
Flows I know say I too bad
I know say I dey try
My best no be
Today we started
No be today we
Done dey start all
This rap sh_t thing
Na why I come
Here say make I stand here
See, dey talk say
First to come no
Be first to win
But as I start my
Best like this
I swear to God
Many people go come
You go feel their
Flows but I know say
My rap e dey hot
Like d_ for inside p_
You know na
When you put d_
Inside a tight p_
Is so hot is so sexy
I try my best now
I wanna give thanks
As I try my best
Because I know God
Is so bless, he bless me
I know I no be fake rapper
I no be fake rapper
When I start to flow
For any beat like this
I go kill am even the
Producer go surprise
Say which kind guy be
This one wey too good like this
And people for
Nigeria still dey
Compete like that
I too bad I dey try my best
I dey sing Afro
Rap and any thing
Wey you bring
Anything wey you
Carry come I go kill am dey go
And I go make people
Dey confuse but I dey rap dey go
I know say the
Camera man don dey confuse
Because I don
Make the guy
E just dey do
I dey sing like say
I dey do comedy e
Dey feel the remedy
Very soon now e go feel
The melody for inside the rap
I dey give you the bars
E go dey hit you like say
Them knack you kpako for head
Because you go loose control
Omo see the guy
Done the shake him head
Like say he smoke Colorado
And he don Kolo
Abi no be so? Na so!
Me I dey rap e go be
Like say na talk I dey talk
And I go talk e go
Be like say na rap I dey rap
Rap is my food and
I never loose my appetite
Anything wey you
Carry come c, me I go kill am c
I ain't give a damn
F_ about some assh_le b_ches
Niggas be coming my way
I know this is a competition
If rap is a school
I swear to God I go carry
Number one I go be
The first position, yi!!!
This rap ehn this rap
Is our case-study
Because me and rap
We get married together
We done put ring for
Finger and I swear to God
Na till die as dem talk
Am for Bible say na the end
You know na fake rapper
Dey original rapper dey
If you see fake rapper
Dey go carry paper
Dey go dey speak some sh_t
But when immediately
They rap am finish dey go
Stop them go finish
But as you see me so
Omo rap dey my head
Wey full my head like say na basin
I dey fetch am comot
I dey drop punch lines
And some bars and I
Dey met people anywhere I go
I done rap normal
For long time na
No be today
I start this sh_t na
It is my hand work
God done give me
He done bless me
Writer(s): Zakaria Habakkuk
Lyrics powered by www.musixmatch.com