Credits
COMPOSITION & LYRICS
Micheal Chidiebere Prince
Songwriter
Lyrics
Baby you be killing me see the things you dey do me e dey killing me
And if i tell you you go just dey riddle me
Omotena but you no wan reason me
And e don tail wey i been dey call you
And e don tail wey i been dey for you
But you no wan come through you go just dey fumble
Oya wait let me tell you something see the things you do fit to kill person
But i no go lie my baby you bad
If i see you be like say make i mad ahh
Take me to space and mars me i just wanna feel your vibes
All day all night
Everyday of my life nananana
Wait
Wait and pause
I never start baby why you come dey talk oo
Girlie little thing you started acting up oo
Why you come dey disturb my feelings
Na you dey disturb my feelings na you dey bust up my thinking
Why you come dey disturb my feeling
Na you dey bust up my feeling na you dey disturb my thinking
See the feeling you dey give me when you come through
And i gats take permission before i touch you
All because i don't wanna hurt you
But you no understand you go just dey form shuu
No let all of them join come dey wyne you
And if dem ask me na you i go still choose
See that your friend wey dey try to dey date you
Tell am say bro I'm no longer single
Oya wait let me tell you something see the things you do fit to kill person
But i no go lie my baby you bad
If i see you be like say make i mad ahh
Take me to space and mars me i just wanna feel your vibes
All day all night
Everyday of my life nananana
Wait
Wait and pause
I never start baby why you come dey talk oo
Girlie little thing you started acting up oo
Why you come dey disturb my feelings
Na you dey disturb my feelings na you dey bust up my thinking
Why you come dey disturb my feeling
Na you dey bust up my feeling na you dey disturb my thinking
Writer(s): Micheal Prince
Lyrics powered by www.musixmatch.com