Lyrics
Favorite boy
Madam please give me Jamaican juice
Shey you got the juice
See how she de whine am whine am whine am
She whine am slowly
Bad girl wey sabi use her bomber back side take cause commotion
Little little fine girl permission granted
Can I get one chance tonight
I go like to dream about you
Cool me self down pepper you tonight
I hope that you don't mind
I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting
Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind
I fit help to make your dreams come true
For you for you
You know I'm gonna do anything for you
For you for you
For you for you
You know I'm gonna do anything for you
For you for you yeah
I know you know that I'm needing that
Little angel from Nigeria (yeah)
I got my strength I can pull it out (yeah)
I like that sound when you screaming loud
Baby girl give me love give me loving
That I never seen before
Kiss and caress me baby I want you now and more
I go respect you
Stick to your side when they neglect you
Call me when you need me girl I go come through
I'm loosing it right now like you knack me voodoo
But I no mind cause
For you for you
You know I'm gonna do anything for you
For you for you
For you for you
You know I'm gonna do anything for you
For you for you yea
Oh my god oh I feel alive, ahahah
(Bumber to bumper give me chop tonight
Me I no go run away Baby you know)
Things you do me I can't deny
Makes me feel so good (ay ay ay aye)
Isabella come
I hope that you don't mind
I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting
Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind
I fit help to make your dreams come true
I hope that you don't mind
I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting
Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind
I fit help to make your dreams come true
Lyrics powered by www.musixmatch.com