Listen to Kabash (feat. Moses Bliss) by Godfrey Gad

Kabash (feat. Moses Bliss)

Godfrey Gad

Contemporary Gospel

3,246 Shazams

Lyrics

Yeah Kabash Kabash it's your own boy Godfrey G to the A D Moses Bliss For people wey dey do juju ehn God pass them talk say we no go make Am ehn God pass them Dem go know say power pass Power God pass them Oluwa power no be man power We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are Taking over we dey Kabash Kabash Kabash sister brother come and see We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are Taking over we dey Kabash Kabash Kabash sister brother come and see Check we dey rise o (we dey rise o) never to fall down we are taking Over we dey rise o (no be lie o) we are the sons of God now we know Who we are from the east to the west north to the south praises of Jesus go dey our mouth who be that wey dey talk something when Papa God never talk am no weapon fashion against me wey go prosper ( Amen) surely na goodness and mercy everyday dey follow me I dey waka Dey Kabash anything wey I do i dey Kabash even demons Dey fear me when i rababa ehn dem scatter in Jesus name We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are Taking over we dey Kabash Kabash Kabash we go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash everybody come And see o Kabash Kabash Kabash we changing all names see i dey rise o Never to come down we no fear any man we dey fear only God o fear Only God o if he did it before he can do it again o do it again o my Story don change o I dey speak in tongues o no need to workout cause He's working for my good o no need to suffer cause your blessings Sure for me o I just dey count my blessings name them one by one o And if you look around you see what God has done o poverty go away When you Kabash depression go go when you Kabash your market go sell Promotion go come plenty money go come when you Kabash you see that Breakthrough you dey wait for e go come when you Kabash you that School ehn graduation go sure when you Kabash No weapon fashion against you wey go prosper ( Amen) surely na goodness and mercy everyday dey follow you ( Amen) make you waka dey Kabash anything wey you do make you Kabash Even demons go fear you when you rababa ehn dem scatter in Jesus name For people wey dey do juju ehn God pass them talk say we no go make Am ehn God pass them dem go know say power pass Power God pass them Oluwa power no be man power We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are Taking over we dey Kabash Kabash Kabash we go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash mama papa come And see o Kabash Kabash Kabash we are Taking over we dey Kabash Kabash Kabash If you get dreams no continue to dey sleep o life too short to be Sitting on a long thing o give me your ears omo Make i tell you something to take over you must Kabash Kamana sound
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out