Listen to Our Father by Vsagz

Our Father

Vsagz

Afro-Beat

1,443 Shazams

Lyrics

Our father Who hath in heaven Shey you dey see My struggle Shey you dey see My hustle oooh When I go hammer I wan dey successful Make I dey live life also I want the root of all evil oooh I dey my lane, I no dey bother people E get so many people, wey dey plan me evil So many people wey dey jealous me oooh Dem see say I dey run, dem want to turn me cripple Them say this life you gats chop am o To get money must I lose my soul Is it because I dey turn up o Dem carry my matter for midnight o I want to ball like delima (Ronaldo) If you like call me sinner (Na you know) I no want come dey talk say (Had I known) Ye! had I known I must to make am I no dey hear word o Steady on my grind until I get block o Dem see say I dey come they mount road block o Be like say dem no dey fear God o So I say jah! Please don't let me fall I'm giving it my all Please don't let me fall Ahahah Our father, who hath in heaven Shey you dey see my struggle Shey you dey see my hustle ooohh When I go hammer I wan dey successful Make I dey live life also I want the root of all evil Ooohh No other power lord na you na I dey put first Bless me make my hustle no dey fruitless And sometimes I dey really feel helpless Cus my house rent na another man's Rolex I no come here to argue or debate Everybody wan be fisherman But who go be the bait Put me for the big league I no wan relegate So that people no go ask bro You no dey see your mate I don tire to dey hear say life na turn by turn Don tire to dey hear say e go come So when you dey the top no forget Who make you fall And when you score that goal no Forget who pass the ball I no get time to dey take things slow I gat my mind on my money o I no go stop untill I get the dough Ahahah Our father, who hath in heaven Shey you dey see my struggle Shey you dey see my hustle Ooohh When I go hammer I wan dey successful Make I dey live life also I want the root of all evil Ooohh I no get time to dey take things slow I gat my mind on my money o I no go stop untill I get the dough Aahah I no get time to dey take things slow I gat my mind on my money o I no go stop untill I get the dough Aahah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out