Credits
COMPOSITION & LYRICS
Tochi Augusta Oburu
Songwriter
Boybreed
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
E. KELLY
Producer
Lyrics
2 O'clock in the morning
Where you been, baby I can't sleep
All night I've been calling
Thought you said you go dey for me?
So where you dey since morning?
Looked me in the eyes and you lie to me?
I see the guilt in your eyes
Can't hide your sins no more
No no...
How could you do this to me?
Why you dey play with my head?
Why you dey play with my head oh oh
How could you do this to me?
'Cos now it's all over
And your matter sef, e don cast!
Say e dey pain me o!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Omo you dey play me o!
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Say e dey pain me oo!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Say you dey play me o
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Shebi one girl is not enough for you
You de whyne me, shey I be mumu?
Bad boy wanna take me for a fool
Bad boy wanna take me for a fool
I dey vex, I dey para
I won try those kurukere things
Wey you dey do too
See how you'd like it
How could you do this to me?
Give you a taste of your own medicine
When e finish, you go know how it feels
How could you do this to me?
'Cos now it's all over
And your matter sef e don cast!
Say e dey pain me o!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Omo you dey play me o!
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Say e dey pain me oo!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Say you dey play me o
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Say e de pain me o!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Omo you dey play me o!
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Say e dey pain me oo!
(See the kind thing wey you do to me na na na na)
Say you dey play me o
(Why you dey play me na ti na ti na na na na)
Shebi one girl is not enough for you
You de whyne me, shey I be mumu?
Be mumu...
Be mumu...
Writer(s): Tochi Oburu
Lyrics powered by www.musixmatch.com