Top Songs By Mic6ix
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mic6ix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mic6ix
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Briany beats
Producer
Lyrics
Even if I tell them my dream, them go start to Dey become my enemies
Many start to Dey take all my energies, na person wey wan help me con dey savage me (Ye ye)
Even if I tell them I Dey sick ah nobody go buy me medicine, instead them go give me Hennessy, na money I no get I no kill person (Ye ye)
Sometimes e go do me like my problem big pass life, for the money matter we go go Deeper life, you no get money you wan get peace of mind (Ye ye)
The money no fit save my soul, hearing God and the devil in a different tone, very soon I Go rip Wetin me I sow o ya ya ya ya
This life na give and take but my people still Dey lose
Me I don stay for the game so I Got to pay my dues
Reminiscing about the days wey I never play cool ye ye
The pain is getting deep and I don't know what to do
Say E Dey pain me say people cry before I chop
E never be my fault tell me say E be Place wey I come from
My people they be dying everyday we are left with no option
So Me I just dey live my life make no bad man cut am short
What if I die today!?
Brother tell me what's the price to pay? Me I no Dey try to be hypocrite, but without the Money wey go face disgrace ye ye
Me and the money we be chemistry, you plus me wey go make history, make person Wey Wan help me no go forget me I Dey my lane
Su ya nu laye mi, o ri ya de bi ma lo su package, nobody wey wan know Wetin my eyes Dey see, so give me Hennessy make my eyes dirty
Su ya nu laye mi, o ri ya de bi ma lo su package, nobody wey wan know Wetin my eyes Dey see, so give me Hennessy make my eyes dirty
This life na give and take but my people still Dey lose
Me I don stay for the game so I Got to pay my dues
Reminiscing about the days wey I never play cool ye ye
The pain is getting deep and I don't know what to do
Say E Dey pain me say people cry before I chop
E never be my fault tell me say E be Place wey I come from
My people they be dying everyday we are left with no option
So Me I just dey live my life make no bad man cut am short
All the days I suffer don Dey pay, all the things I see just make me, everyday am making The funds mi
E Dey for my body ye
Six y'all baby o
Writer(s): Mic 6ix
Lyrics powered by www.musixmatch.com