Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Lybra
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eric Eton
Songwriter
Lyrics
Number one the EboR EboR
EboR EboR EboR Shaba!
Yoh Yoh Yoh Baby Yah
Yah Yah!! it's Iyanya .
Odo Body wey sweet pass Banku O,
Aunty Tiwa Oo that your waist is Dangerous
Baby O Beh Baby
Show me say you dey ready
Alla Dem boys want Cuddle
Dey matter no reach to Burst bottle.
Fine girl no dey hide your selling point
Dem go call am special Package Eh eh eh!
30 billi for Isin that one na to manage Oo.
Somebody needs to know O O o,
Say na you wey get e dance floor,
Baby dance until tomorrow Oo,
O baby dance komot e shame Ooo
You no fit put e me for shame
"Baby Noye O"
(Give Dem Baby Give Dem)
Noyo O
(Give Dem Baby Give Dem)
NoYE Oo
(Give Dem Baby Give Dem)
My Akpung Baby NoYE
(Give Dem Baby Give Dem)
Its Iyanya
Left Right Center NoYE Ooo
NoYE O! Give am Dey ting
Make you give am
Dey vibe wey dey make surrender.
Noye O!
You know dey ting you gat dey ting
Make Dem remember sey Body no be Package O!! you dey cause damage O
Dey matter dey Burst e my head O!!
Fine girl no dey hide your selling Point
Dem go call am special package
30 Billi for Isin
Dat one na to manage O
Somebody needs to know O O o,
Say na you wey get e dance floor,
Baby dance until tomorrow Oo,
O baby dance komot e shame Ooo
You no fit put e me for shame O!!
"Baby Noye O"
(Give Dem Baby Give Dem)
Noyo O
(Give Dem Baby Give Dem)
NoYE Oo
(Give Dem Baby Give Dem)
My Akpung Baby NoYE
(Give Dem Baby Give Dem)
Left Right Center Noye Oo
Kulolo Kulolo "EKANEM"
Ayéné Abáng Inem
Abang Inem Kulo Kulo
"EKANEM" Okpon Itak Isin.
Baby O Beh Baby
Show me say you dey ready
Alla dem Boiz Dem want cuddle
Dey matter no reach to burst bottle.
Fine girl no dey hide your selling Point
Dem go call am special package eh eh!
30billi for Isin dat one na to "NOYE" O
(Give Dem Baby Give Dem)
NoYE Oo
"(Give Dem Baby Give Dem)
Noyo O
(Give Dem Baby Give Dem)
My Akpung Baby NoYE O
(Give Dem Baby Left right
Baby NoYE Oo
(Give Dem Baby Give Dem)
NoYE Ooo My Akpung Baby
NoYE Oo Left Right Center NoYE Oo!!
Oh Oh Oh Oh Oh oh Oh Oh Mix Monsta.
Writer(s): Lybra Lybra
Lyrics powered by www.musixmatch.com