Lyrics

I gat strong belief oo They call me Freakie Tee Klyblizz Your boy Flourish Sound sound feeling the I be hustle man to the core See my level never pure First born of my parents So must to make this money for sure I know Wetin I dey face See na money I dey chase You no fit to run my race What's the matter What is the case Ajeh jeh I know say I go make am when day break Grinding steady on my way You na no fit run my race Ajeh jeh I believe say I go make am cos it's certain Grinding steady on my way You na no fit run my race I was so small When I hear say this life I go face am on my own (on my own) Nobody go dey ... and I still Dey pray Day go break we go see the light Day go break we go still rejoice Ye ye I'm praying everyday for this money to come I take music like it's my personal job Music is my life Omo I Dey strive Everyday so this money can come on time Not going to lose focus Cos nobody wan Dey help Them go shenk us If I no make am Wetin I gain Them go say upon all the music wey Dey him brain Ajeh jeh I know say I go make am when day break Grinding steady on my way You na no fit run my race Ajeh jeh I believe say I go make am cos it's certain Grinding steady on my way You na no fit run my race I was so small When I hear say this life I go face am on my own (on my own) Nobody go dey ... and I still Dey pray Day go break we go see the light Day go break we go still rejoice See I'm hoping for better days One day I will make the pay Jaiye everyday Like it's holiday I don't really care what they say Omologo blessings all the way Ye, hope go Dey Life go Dey Me still waiting for better days I don't care what they say Make my money all the way Me I no come this life to play play play Kowo mi sha ti pe pe pe I gat story to tell I gat places to go I gat shows to shut down And to get that fame And to get the pay No more suffering Blessings everyday ye ye ye
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out