Listen to Na Who Be You by Niyra

Na Who Be You

Niyra

Afro-Beat

823 Shazams

Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Niyra
Niyra
Performer
Nanga Achu
Nanga Achu
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Nanga Achu
Nanga Achu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Flex B
Flex B
Producer

Lyrics

Niyra dey oo Kilode oo Na who be you? Na who? Na who Every day they call me hunny They dey my line they just de worry Come around I'll give you money Anything to get you horny And who be you And who be you Na who be you And who and who? Every man just wanna do me I'm tired all of them dey worry Niyra dey she in my body Take me out and spending money Na who be you And who and who And you and you Na who be you Kilode oo In my brain oo Make them say oo In my lane oo Every day they call me hunny They make me wanna spend their money All the boys dem getting horny Get in line and spend their money Kilode oo In my brain oo Me no ordinary girl wey you fit play games Make me say I go go insane Wipe my eyes I go dry my eyes Wipe my eyes and you gone in time Me no ordinary girl wey you fit play games make me say I go go insane Wipe my eyes me go dry my eyes Wipe my eyes and you lost in time Kilode oo, in my brain oo Na who ne you Say who be you Na who and who Say who be you Kilode oo In my brain oo
Writer(s): Nanga Achu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out