Music Video

CHXDI & TSCRPT - Who Dem (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tolu Toluhi
Tolu Toluhi
Songwriter
Chukwudi Ikwuagwu
Chukwudi Ikwuagwu
Songwriter

Lyrics

Two empty glasses of wine, now it's primetime I'm fit to you on the vibe But let's keep it on the low On the low If I no get time, I go find time Just to have you singing "aye yi" But just keep it on the low Yeah, yeah Omo TSCRPT, na you She tell me, baby take it steady no dey stress tonight Yeah But e no say me I wan dey for you side, yeah Mmm Baby tell me all the things wey dey for you mind But you too dey contemplate So, why we no go come jaiye? Cause who dem be? Wetin dem say? Wetin dem do? Who dey complain? If I give you love, you go use am throw way? Wetin you gain? Omoge wetin you gain? Who dem be? Wetin dem say? Wetin dem do? Who dey complain? If I give you love, you go use am throw way? Wetin you gain? Omoge wetin you gain? Two empty glasses of wine, now it's primetime I'm fit to you on the vibe But let's keep it on the low On the low (Woah ooh woah) If I no get time, I go find time Just to have you singing "aye yi" But just keep it on the low Yeah, yeah (Yeah, yeah) Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime Hit 'em, hit 'em with a likkle whine, likkle whine Now it's with a whine, hit 'em with a whine now its primetime Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime Hit 'em with a likkle fine whine, now it's primetime Hit 'em with a (With a) Likkle (Likkle) Likkle whine, now it's with a whine Hit 'em, fine whine, now it's prime time Biko make I tell you straight Your matter cause wahala for my tungba gbe I go spray you dollar, use am wash your face And go and tell your mother who dey carry first place E be like say fire body don dey ginger me Gimme lovin' like nwantiti The gyaldem talk say na CHXDI no be trustworthy But who dem be? Wetin dem say? Wetin dem do? Who dey complain? If I give you love, you go use am throw way? Wetin you gain? Omoge wetin you gain? Who dem be? Wetin dem say? Wetin dem do? Who dey complain? If I give you love, you go use am throw way? Wetin you gain? Omoge wetin you gain? Two empty glasses of wine, now it's primetime I'm fit to you on the vibe But let's keep it on the low On the low (Woah ooh woah) If I no get time, I go find time Just to have you singing "aye yi" But just keep it on the low Yeah, yeah (Yeah, yeah) Omo TSCRPT, na you
Writer(s): Chukwudi Ikwuagwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out