Listen to Akoredele (feat. Barry Jhay) by richprince

Akoredele (feat. Barry Jhay)

richprince

Afro-Beat

35,829 Shazams

Lyrics

Ori mi gbe mi de'bire Oluwarichie lemi o eh eh Every way is a way Me I want dey sing and make mula Every hustle got a pay date Bad man wants sing and make raba o Omo Olorun koni jale Omo Olorun koni gbebon laye Omo'pe wan make mula Omo'pe Omo'pe want make raba Omo Olorun koni jale Omo Olorun koni gbebon laye Omo'pe wan make mula Omo'pe Omo'pe want make raba Monkey no fine mama like am E get something wey go make papa like am too Omo bati daju lo'n se obi The wan wey bad fit make mummy light candle Kori mi gbe mi de'bire Make my mummy no lack make them no struggle Make blessing come for this small boy If you no like to ball you must to like hustle Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele Make blessing come for me first Before my runaway babe go con for me sef make my mama prayer work for me yes Make them be like Richprince omo tan so niyen No more long story sef Make my guy no lack no more suffering sef Come elevate all the guys make them drain no more make them aim for the benz Kowomi ko gara, make my mc dey Galaxy go gaga Kolami koyapa, Make dem be Richprince baba oh baba o Make my daddy dem no suffer Make my mummy demon no suffer Plenty money I pray for Oh na na na na na na na na na Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele Oluwa gbe MI debi ti mo fe de laye MI o Jowo majen'rebe o laye mi o oke agba ni MO gun yi o Kimase jabo kimase reyin layemi o Owo to tan osi owo to tan osi Owo t'agbana MA wo ti koni molara Nimo Fe oo baba Jeki mummy MI here MI ooo baba Ebe ni MO be oo Omo Olorun kokin jale Omo Olorun koni gbebon laye Omo'pe wan make mula Omo'pe Omo'pe want make raba Omo Olorun kokin jale Omo Olorun koni gbebon laye Omo'pe wan make mula Omo'pe Omo'pe want make raba Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele Kori mi gbe mi de'bire Ki mummy mi mase lasan Make blessing come for this poor boy K'on pe mi l'Akoredele End...
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out