Lyrics

You came and saw and conquered all And because you had to do it for me Tell me why you had to do it for me And after all is said and done Only you coulda done it for me I wonder why you had to do it for me... I dey see as you balance you dey dey for my matter You gallant my bread you dey butter Sapa no dey for my dormot Guiding my way as I comot See as your blessings dey pour me like water And na you wey been pull me from gutter You be making my life e dey better Na why I sing nobody greater You no need for me to give you currency. but You dey answer every emergency Opor, things you do plenty Na where I for dey if no be your mercy You came and saw and conquered all And because you had to do it for me Tell me why you had to do it for me And after all is said and done Only you coulda done it for me I wonder why you had to do it for me... Why I no go sing Plenty joy for me Why I no go bring Thank you join body Oluwa loke somo Won bere opor Ko seni ton pe, lo fi si le So now I no think am twice Emi yaron Danladi Sauti ka bani Nothing can harm me Long as you got me me... Yeah na yea... You came and saw and conquered all And because you had to do it for me Tell me why you had to do it for me And after all is said and done Only you coulda done it for me I wonder why you had to do it for me... If no be say na you, I for don kpeme oo If no be say na you I for don loose weight oo If no be say na you dem for don wound me oo yea If no be say na you yea, if no be you yea.' Oluwa loke somo won bere opor Ko seni ton pe lo fi sile Loke somo won bere opor Ko seni ton pe lo fi sile Oluwa loke somo won bere opor Ko seni ton pe lo fi sile Loke somo won bere opor Ko seni ton pe lo fi sile Oh. oo, Yaron Danladi
Writer(s): Gaza Adamu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out